Dem Wan Transfer Yusuf Buhari Go Hospital For Germany

Saharareporters don confirm dem go transfer say Yusuf wey bi the pikin of Naija President, Oga Presido tonight go St. Josefs Hospital for Wiesbaden, Germany where im go dey receive correct treatment wey fit last for weeks.

Tori yarn say Yusuf im mama, Aisha Buhari, im sister , Mrs. Halima Buhari-Sheriff,  the personal doctor to the first lady, Dr. Kamal Mohammed and three other aides dem go follow am go.

Leave a Reply