Wawu!!! Gospel Singer Ayefele Don Gift Pasuma Tear Rubber 2016 Toyota Venza As Birthday Gift

Ibadan People don celebrate Pasuma for im 50 years birthday.

Yinka Ayefele wey dey among the people wey dey jolificate am don give Pasuma 2016 Toyota venza as gifts for im Golden Age celebration.

Make una watch the video

Leave a Reply