The Person Una Talk Say Beta Pass Me, I Beta Pass Im Papa- Reekado Banks Don Yabbis Another Artiste

E bi lik say the Mavin Records artist don get new beef with im fellow Head 2015 nominees. Tori yarn say Reekado Banks dey say somethings wey no mature for stage for one of im recent show.

Reekado Banks yarn say

‘una say I no release songs were deserve Headies Next Rated. The person you talk say better pass me I better pass him papa’.

Make una watch the video :

Leave a Reply