I No Know Wetin Dem Dey Call Hustle – DJ Cuppy

Naija music producer wey bi the daughter of Naija billionaire Femi Otedola, DJ Cuppy don reveal for LindaIkejiTV say she no know wetin dem dey call hustle

Make una read wetin im yarn
Apparently, I Don’t Know What Hustling Is � … I Work SO Hard, But This Seems To Be The General Perception… What Do You Guys Think?! ��‍♀ Cc: @LindaIkejiTV

Leave a Reply