Naija Go Stop To Dey Import And Export Fuel For 2019- Femi Adesina

Femi Adesina wey bi the Special Adviser to oga Presido for Media and Publicity na im yarn dis tori for Channels Television Sunrise Daily.

Im explain say the Minister of State For Petroleum Resources, Dr Ibe Kachukwu, don draw  timetable wey enter 2019, as part of wetin im draw for plan bi say Naija go stop import fuel, say when una dey import fuel and no dey produce fuel locally or the refineries no dey work once in a while , say fuel scarcity go dey alway happen.

Leave a Reply