Dem Don Elect George Weah As Oga Presido For Liberia

Liberia don elect George Weah Before-before Fifa World Player wey aslo bi winner of the Ballon d’Or as dem president

Tori yarn say im defeat im 73-year-old opponent Vice President Joseph Boakai, say im win 12 out of 15 counties
 
“I am deeply grateful to my family, my friends, and my loyal supporters who contributed to our campaign during this extremely long election season,” Weah yarn dis tori for Twitter ..

Leave a Reply