DaddyFreeze Don Cry Out For Protection After Pastor Don Yarn Say Im Fit No See Next Year.

@DaddyFreeze wey dey shine eye for almost all the Pastor for the country don cryout for protection after the comment wey Pastor Nicholas Uagbor of Miracle center international yarn say im (Daddy Freeze) fit die before the new year.

Tori yarn say the Pastor Dey commentary to OAP DaddyFreeze comment for Pastor Adeboye pikin Instagram Blog post.

Wetin Pastor Nicholas yarn ;

The way this guy is going, he may not see the new year.

As Daddy freeze see the comment, im com screenshot and post am for im own Instagram account as he con dey callĀ  law enforcement agencies dem make dem put mouth for the matta.

Leave a Reply