Court Don Unfreeze The 16 Bank Accounts Wey Patience Jonathan Get

Tori from Vanguard don yarn say Federal High Court for the Federal Capital Territory  Abuja don unfreeze the 16 bank accounts wey dey link to Before-before Naija  First Lady, Patience Jonathan.

 
The court take the decision after dem hear  application say Mrs. Jonathan and the 10 companies don file say dem bi wan challenge an ex-parte order wey grant the Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, interim ownership of the money wey  dey for  the accounts.

Leave a Reply