PDP Don Go, Dem No Go Fit Enter Power Again-Lai Mohammed

Minister of Informate, Culture and Tourism, Lai Muhammad, yarn say the Peoples Democratic Party PDP don go forever.

Mohammed yarn dis for tori people for Dutse, Jigawa state yesterday November 23rd.

Make una read wetin im yarn

“The opposition People Democratic Party (PDP) has gone forever and will never come back to rule Nigeria talk less of 2019. Nigerians have been convinced with the tremendous achievements recorded in the period of two years of APC administration under president Muhammad Buhari. Believe me, nobody will give his vote to PDP again”

Leave a Reply