I Dey Happy Say APC Dey For Crisis. I Hope Say Dem Go Continue To Make Mistake – Governor Nyesom Wike

 

Governor Nyesom Wike of Rivers state don yarn say he dey happy about the crisis wey don hit the ruling APC and pray say make  the party continue to make mistake and remain in crisis.

Wike, wey bi chieftain of the PDP, say this for a recent interview with Arise TV.

“I am happy that APC is in crisis. It is not my business to help APC to be united. Remember that we also had our own crisis under Ali Modu Sheriff and APC jubilated about it then. It is my prayer that they should continue to be in crisis. We have taken another state. Unfortunately, APC isn’t really a political party. They came together just to take overpower.

I want my party to be in power and therefore, I cannot be praying for APC not to have crisis. I hope they continue to make mistakes everyday and my party will continue to grow”

Leave a Reply