I No Go Sleep If PDP No Return To Power For 2019 – Goodluck Jonathan

Before-before oga Presido for Naija Goodluck Jonathan don yarn say the only thing wey go make him sleep well na if PDP enter power for 2019. 

Make una read wetin im yarn

“Whether I like it or not, I must take responsibility for the defeat because I led the party to the election,” “My priority now is how to ensure that the PDP regains the presidency in 2019.

The only thing that will make me sleep well is to ensure that the PDP comes back to power.”

Leave a Reply