Make Una Stop To Dey Body Shame Person! Ruggedman Don Yarn Una Sisi Untop Uriel Matta

People Don Dey Shame Before-before BBNaija housemate, Uriel Oputa Bobbi for internet after she post photo with her friends for Marvis birthday.

Na so Rugged man yab all the people wey dey abuse the babe for im Instagram.
Make una read wetin Ruggedybaba yarn.

”I looooove your body (her hips na die) n booby the same way the silly people forming haters for the gram do. They want what you stand for. They wish they had your spot. If their hateful words didn’t get you where you are today, why think it can bring you down? Sweet heart let them keep talking. Nobody is talking about them. They are just instagram handles, while you are much more.
As long as you are cool with you.”

Im com share say make women dem stop to dey shame one another with hashtag #theirwordsdontmatter.

 

Leave a Reply