Go Build Big Prison Wey Go Contain Corrupt Officials Wey Dey Work For North East Development Commision- Ben Bruce Yarn Buhari

Senator Ben Murray-Bruce don advise oga Presido Buhari say make in go build big prison facility for North wey go accommodate the corrupt officials wey gol work for the North East Development Commission.

Im yarn dis for plenary for Senate yesterday.

Make una Watch a vedio

Leave a Reply