Dis Na Sad Tori As Bola Ahmed Tinubu Son Don Kakutu

Before-before Lagos State Governor Ashiwaju Bola Ahmed Tinubu wey also bi APC national leader, dey for mourning untop the sad tori of im son Jide wey die wey dem con announce today.

We never sabi wetin kill am, but make una read statement from Chairman of Lagos State faction for All Progressives Congress, APC.

“It’s with regrets that I inform you of the demise of Mr. Jide Tinubu, the Son of Our dear and esteemed Leader, Asiwaju Bola Ahmed Tinubu.
Please commiserate with him.

Thank you.
Respectfully,

Otunba Henry Oladele Ajomale
State Chairman

Leave a Reply