Den No Dey Force Wise Person To Pay Im Tithe — Yung6ix

E bi like say tithe matta na im bi the trending topic for Naija today.

And una remember say this tithe matta na OAP Daddy Freeze start am with im own anti-tithe Preaching.

 

Rapper Yung6ix wey say im bi King of the South, don share im own view on the matta.

The rapper believe say dem no nid to force wise person to pay im tithe.

Make una read wetin im yarn

 

Leave a Reply