MonkeyPox Don Enter Lagos O!!!

Lagos State Government don reveal say dem don record two cases wey dem feel say e fit bi Monkey Pox for the state. 

Na the commissioner for Health, Dr. Jide Idris yarn dis tori for conference tody
Make una read wetin im yarn –

“Though no confirmed case has been recorded, there is need to sensitise members of the public and provide adequate information on measures for prevention and control of the disease in line with the policy of the State government,”

Leave a Reply