Buhari, Atiku Or Jonathan. Who Una Think Say Go Win For 2019? Una No Go Belive The Result

Dis na tori from one Twitter user @greatgracious today, as im do poll as im dey ask who go win Presidency For 2019.

Make una read wetin im ask ‘If Presidential Candidates for 2019 Election were Muhammadu Buhari, Atiku Abubakar & Goodluck Jonathan Who would you vote for?

 

The result na……

Leave a Reply