Oga Presido Buhari Don Finally Land For Naija 

Oga Presido Muhammadu Buhari don finally land for Naija, Abuja.


E don reach 103 days (May 7) wey im don dey for obodo oyinbo London, United Kingdom, where im dey receive medical attention.

Tori yarn say the presidential aircraft wey im enta land for Presidential Wing of the Nnamdi Azikiwe International Airport, Abuja, at about 4.35pm.

Na Im Vice, Yemi Osinbajo and some top government officials dem go recive am.

View this post on Instagram

Video: President Buhari finally arrives Nigeria

A post shared by Instablog9ja (@instablog9ja) on

Leave a Reply