I No Dey Under Any pressure, So Why I Go Resign  – INEC Chairman

Professor Mahmood Yakubu, wey bi the Chairman of the Independent National Electoral Commission (INEC) don yarn say he no dey under any pressure and him no dey consider resign.


Professor Yakubu yarn today for press briefing for the Federal Capital Territory, Abuja.

Make Una read wetin im yarn

“I see no reason to even contemplate resigning”.
“I am not under any pressure. The last time I checked and that is the situation as we speak, I am the Chairman of the Independent National Electoral Commission (INEC) Nigeria, and constitutionally the Chief Electoral Commissioner of the Federal Republic and Returning Officer for the presidential elections”

Leave a Reply