Make Una See As Flood Carry 5 Story Building For China

Naija no bi the only country wey dey suffer -suffer for flood matta.

China own worse pass.

 

make una watch the videoof this  5-story building for Tibet, China as  flood dey wash am away.

VIDEO

 

Leave a Reply