Donald Trump Don Block John Legend Wife For Twitter

Chrissy Teigen  wey bi one of the obodo oyinbo American celeb dem wey no fit hide her feelings say she no like oga Presido Donald Trump, don reveal say im don finally block her for twitter.

Leave a Reply