RenoOmokri Don Take Im Twitter To Warn Side Chicks Dem

Reno Omokri wey bi Before-before Aide to Before-before Naija President, Goodluck Jonathan,  don yarn for im twitter to advise and warn side chicks dem make dem no born  girl pikin.

Leave a Reply