Olajumoke Orisaguna, Don Announce Say She Bi Wan Start Her Own Vlog And TV Reality Show

Breadseller Wey Turn Model, Olajumoke Orisaguna announce im TV reality show “Olajumoke Sauce” for im Instagram page .

 

Make una read wetin im yarn


“Orukomi Olajumoke Orisaguna, Omo Africa ni mi, omo Nigeria ni mi. Mofedupe lowo Olorun fun gbogbo nkan ti oti se funmi. (My name is Olajumoke Orisaguna. I’m an African, I’m a Nigerian. I want to thank God for all He has done for me.)
My Vlog & Reality show will be launched on June 25th on CruisenChillz boat cruise event. I need all your prayers & support.”

Leave a Reply