Kaffy Don Get New Endorsement Deal

Ogbonge popular jingo dancer wey dey for Guinness World Record, Kafayat Shafau-Ameh, wey una sabi am as Kaffy don get endorse with Payporte as dem health and fitness Ambassador.

The online store announce dis tori on Monday June 5th.

Make una read wetin dem yarn
PayPorte is proud to announce the signing of @KaffyDanceQueen as one of our ambassadors. Kaffy signs as our Health & Fitness Ambassador.”

https://www.instagram.com/p/BU9bGK2jVMx/

Leave a Reply