The Thunder Wey Go Fire You – Burna Boy Don Yabbis Blac Chyna

Burna Boy don take im instagram story to Yabbis Blac Chyna wey dey come Lagos, Nigeria, kon promote skin- lightening cream and im also yarn women dem make dem no buy Chyna product say na poison as im assure them say their black dey beautiful.

Make Una read wetin im yarn .

Leave a Reply