Governor Ambode Don Ban VIO  From Lagos Road

Akinwunmi Ambode, wey bi Lagos State Governor, don ban the state Vehicle Inspection Officers, VIOs, dem.

Tori yarn say Ambode give the order after people don dey complain about the bad bad way some VIO officers dem dey behave.

Leave a Reply