Chai! Na Mi Only Mi Wey Never Marry-Banky W

Bankole Wellington wey everybodi sabi am as Banky W share us photo of him married friends Tunde Demuren, Ebuka Obi-Uchendu and Olamide Adedeji wey dem dey show us their wedding bands.


He com write comentry join the photo say:

  ‘Last Man Standing? #TSquared2016 #GodWillProvide’

Leave a Reply