Buhari Go Win Again If Im Contest For Another Election-Femi Adesina

Femi Adesina wey bi the Senior Special Adviser for oga Presido Buhari on Media and Publicity matta, don yarn for Channels Television say  Buhari go win if im run for president again.

Make una read wetin im yarn :

“That would depend on Nigerians, but if you ask me as an individual, I will say, yes, the president can win and win again and again.”

Leave a Reply