Victoria Kimani Don Announce Say She Wan Comot Chocolate City Record Label

Victoria Kimani wey bi Kenyan singer, wey sign with Chocolate City for 2012 don take her instagram to yarn say she bi wan comot the label after her  last project wey bi ‘Safari’


Make una read wetin im yarn


Mann “these labels got me feelin independent!!!! ” But still I keep pushing cuz greater is HE that is in me than he that is in the world.
SAFARI is my last project with @choccitymusic …. Excited about what’s NEXT!

Leave a Reply