Naija Foreign Reserve Don Enter $33b- CBN Oga Don Yarn

Godwin Emefiele wey be the oga for CBN oga don yarn wen in dey talk with tori people dem for obodo oyinbo America say Naija external reserve don enter $33 billion.

Im even yarn say our GDP wey be minus before don enter 0.55 say our country de grow .

Im confarm say this one na the highest in 3 years say him believe say e go still pass this one.

Leave a Reply