E No Possible Make Buhari Wey Sick Dey Tell Osinbajo Wetin To Dey Do – PDP Youth Dem Don Fire Presidency

Some group for PDP wey dem dey call, People’s Democratic Party Youth Frontier (PDPYF) don yarn say acting President Prof. Yemi Osinbajo better pass oga Presido Muhammadu Buhari, as dem don oppose Presidency say e no possible make Buhari dey give Osinbajo order from sick bed.
 Make una read wetin dem yarn   “The tide suddenly changed when President Muhammadu Buhari travelled out for health vacation. Nigerians are convinced and his version of the APC is the problem.

Buhari that was well and couldn’t address the Naira exchange rate to Dollar now giving such instructions from the sick bed? Impossible.

Buhari that was well and okay and couldn’t pay a visit to Niger Delta now giving instructions to Prof. Yemi Osinbajo to take such action Drama.”

Leave a Reply