Ogbonge Holiness Man of God Pastor Adeboye Don Step Aside As Im Appoint New GenOVASA For RCCG Naija

Tori wey dey reach us now bi say (RCCG) Redeemed Christian Church of God, don get new GenOVASA as pa Adeboye don retire.

Im  yarn dis for Redeem Camp, for the church annual thanksgiving today 7th January say, Pastor Joseph Obayemi, go oversee the affairs of the church wey dey here for Naija which means im fit still apoint others for oda country
dem.


Tori yarn say Obayemi na the deputy wey dey in charge of Finance and a member of governing council, before dem appointment am.

One Response

  1. Anonymous

Leave a Reply