E Don Happen , Tonto Dikeh Husband Don Finally Show Im Son Face.

Eleven Month don waka,Tonto Dikeh Husband, Olakunle Churchill don finally show Andre Face wey im mama, don dey hide ever since she born the pikin from all her fans and follow dem for social media.

If una notice say any photo wey Tonto Dikeh post for her social media, she go comot or blur the face of her pikin.

Leave a Reply