Na Shame Make Ooni Of Ife, Dey Claim Say Jesus Na Im Papa After All The Rituals Wey Im Don Do – Seun Kuti

Naija Ogbonge Afrobeat singer Seun Kuti don yabbis the Ooni of Ife, Oba Enitan Adeyeye Ogunwusi.


Im yarn for interview with Sahara TV dem,  say the talk wey Ooni talk for one church service for US na shameful statement after all the rituals him don do before im enter the throne, say na insult to the throne wey old pass am, im lineage and anything wey Ooni sabi say im know.

Watch Video Here

Leave a Reply