We No Reject Ibrahim Magu Nomination – Senator Ndume

Oga wey dey lead Senate , Ali Ndume, don yarn say the House no reject Ibrahim Magu nomination as the chairman of the Economic and Financial Crimes Commission.

Im yarn dis for close door meeting with oga Presido  Muhammadu Buhari.

Im say the Senate dem just say make Magu step down for the screening until dem don find solution to the security report Kata-Kata wey dey ground.

Leave a Reply