The Person Wey Kill The Russian Ambassador don Surface (VIDEO)

Yesterday Monday 19th, i carry tori say person shoot Russian ambassador to Turkey, Andrey Karlov, as the bobo dey give speech for one exhibition wey dey Ankara. Make Una Read Here

Tori yarn say na this 22 year old bobo Mevlüt Mert Altintaş shoot the man.
Say the bobo dey stand for the ambassador back all the time wey im dey give his speech. Say im bi one of the police man wey dem assign to guard him.

After im attack the ambassador, dem hear Altintaş dey say ‘Allahu Akbar’

Make Una Watch Video Below

Leave a Reply