Dem Don Swear In Akufo-Addo As Oga Presido For Ghana

Nana Addo Dankwa Akufo-Addo wey bi from New Patriotic Party, don take over from John Dramani Mahama as dem don swear am in today as president.


Tori yarn say im take oath of office for im inaugural ceremony today , for Black Stars square, in front of thousand of people and African leader dem wey attend.

Leave a Reply