JJC Skillz Dey Shower Prayer And Lovey-Lovey Talk To Im Wife, Funke Akindele

E never te wey, Pastor Faleyimu release im church 2017 prophecies wey im say ogbonge actress Funke Akindele need prayers so that she fit born pikin and have happy marriage. Her husband, JJC Skillz com go snapchat to to dey yarn Lovey-Lovey words and and prayer to him wife.

Leave a Reply