I Never Collect Any Gift Since The Time Wey My Husband Don Become President – Aisha Buhari

Aisha Buhari,wey bi the wife of Naija Presido Buhari don yarn say she never collect any gift from anybody since the time wey her husband dey campaign for President and even now wey im don enter.

She yarn dis  for Abuja yesterday for “Women Against Corruption”

Make Una read wetin im yarn

“People have been trying to bring some gift items to me but I have not been collecting them. Right from when I was campaigning with the Wife of the Vice President for our husbands, we did not take a dime from anyone and we have continued like that till today. I have never collected any gift and I am not ready to do so even in the future”

Leave a Reply