Yam-Pepper Scatter-Scatter, As MMM Don Freeze Their Account For Naija

MMM account wey everybody dey put their money inside and dey collect am after two to
four weeks with thirty percent profit untop, don freeze. 

The management dem yarn say dem freeze the account because people don plenty wey dey withdral from the account, but the freezing na just for one month. 

make una read wetin dem yarn

“Dear Members! As usual
in the New year season the system is experiencing heavy workload. Moreover, to
deal with the constant frenzy provoked by authorities in the mass media. The
thing is still going well; the participants feel calm. Hence on the basis of
the above mentioned, from now on all confirmed Mavro will be frozen for a
month.”

Leave a Reply