Ericsson Don Sack More Dan 100 Of Im Workers Dem

Ericsson Nigeria, wey bi subsidiary for global telecommunications solutions provider don sack more dan 100 Naija people.

For the letter dem send to the people dem wan sack, dem write say the sack go take effect from Sunday, December 4th.

Leave a Reply