Popular jingo pastor, wey also be before before Vice Presidential candidate, Tunde Bakare, and im wife, Olayide, dey celebrate and jollificate their 32nd wedding anniversary today November 24th.
Pastor Tunde Bakare And Im Wife Dey Jollificate Their 32nd Wedding Anniversary Today
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Canadian and Jewish rapper, Drake has finally opened up on …
My Relationship With Nicki Minaj And Rihanna- Drake
President Muhammadu Buhari Security operatives attached to the Presidential Villa, …
Presidential Villa Security Operatives Complains About Their Allowance Not Being Paid
Aituaje Iruobe, wey everybodi sabi am as Waje, yarn us …
E Remain Small My Life For Don Destory – Waje
It was gathered that Caroline Danjuma’s husband Musa was spotted …