Naija People Una Don Pack? – Donald Trump

Hehehehe!!!
This cartoon sweet me die, i jam am for Instagram.
Oga Donald don dey ask una Naija people wey dey obodo oyinbo US question o!

People like our Professor, wetin una still dey do for there na?

Cartoon credit-Ugojesse

Leave a Reply