I No Fit Tell Buhari Make Im No Go For Second Term- Obasanjo

Before-before Naija Presido Olusegun Obasanjo, don react to the tori wey dey waka about say im no want make Buhari do 2nd term.

Obasanjo for statement release tori say democracy allow make anybodi run for office and im no fit stop anyone wey wan run.
Im say im belief bi say democracy allow make anybody even oga Presido Buhari  show face for the next election.

Leave a Reply