Goodluck Jonathan, Abeg We Wan Make You Come Back Come Do President- Sokoto People

Before Before Naija oga Presido Goodluck Jonathan go Sokoto Yesterday to go do condolence to
the family of the Sultan of Sokoto, Ibrahim Dasuki, wey just die. 

When him reach there,naso some of the people for the state con carry placards wey say make Jonathan come back “Come back baba Jonathan”. 

Leave a Reply