E Do Mi Like Say Make I Runaway The Time Wey I Take Over From Jonathan And No Come Meet Shingbain For Naija Pocket- Buhari

Oga Presido Buhari don yarn today say, e do am like say make im runaway the time wey im take over from Jonathan and no come meet money for Naija pocket.

 Im yarn dis tori wen im collect annual report from the National Institute for Policy and Strategic Studies, NIPSS, Kuru, Plateau State for the presidential villa, Abuja.

Make una read wetin im yarn :

“I felt like absconding from the country due to the economic challenges. We inherited a badly managed economy”

Leave a Reply