Dem Don Kidnap The Wife of One APC Chieftain For Ekiti

Dem don kidnap the wife of one All Progressives Congress, APC, chief Ajibola Oyedele, for Ekiti State..

Tori yarn say, dem kidnap the woman Mrs Oyedele on Friday October 7th for her house for Omuo Oke, wey bi one town for Ekiti East Local Government and the kidnappers dem dey ask her husband for N40 million before dem fit realse am

Leave a Reply