Unity Bank Don Sack 215 Of Dem Workers

Tori yarn say Unity Bank Plc don sack 215 of im staff yesterday untop say dem no fit cope with the new idea and strategy wey the  company wan begin dey do.

Leave a Reply