The Person Wey Name Im Dog ‘Buhari’ Don Yarn Us The Reason Why Im Do So

One 30 year old trader, Joe Fortemose Chinakwe, wey police arrest  for Ogun state untop im name im pet dog ‘Buhari’.
Read Here



 don yarn us why im do so after police dem don release am after im sign undertaking.

Im yarn say dem just suffer am for no reason because im no commit any offence, say im name im beloved pet dog Buhari, who bi im hero, say the admire wey im admire Buhari na since te-te when Buhari bi military Head of State.
Im continue say, after in read im dogged fight against corruption, wey bi like canker worm wey dey chop the country, Im con decide to rename im dog Buhari’Naija Presido Name’.

So mi i no no say, I dey committ offence as i dey admire Buhari.

Leave a Reply