The Change Wey We Promise Una Naija People Don Dey Manifest– Lai Mohammed

Minister of Informate and Culture, Lai Mohammed, don yarn say the change APC promise una Naija people for 2015 general elections campaign don dey manifest now for Naija.


Him  yarn this tori for Federal government town hall meeting for South East Enugu yesterday August 1st.

One Response

Leave a Reply